Subscribe Us

Seo Services

Kizz Daniel Jaho lyrics

Recent Posts

Seo Services
Kizz Daniel Jaho lyrics
[Intro]
Vado, vado
DJ Coublon
Alleluia o o
Krrii
Jaho jaho
Jaho jaho

[Verse 1]
You dey do as them dey do
Oga do wetin you know
You better know who you are
You better know who you are
As you come this life alone
Na so you go leave this life alone o
You better know who you are
You better know who you are

[Pre-Chorus]
Oro e lowo
Oro e lowo olowo lo wa
Oro mi lowo
Oro mi lowo olowo lo wa
He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

[Chorus]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

[Verse 2]
If you talk, you must to do
And when you lie, you know the truth
You better know who you are
You better know who you are
When them say you don dey hold o
Brother keep am on a low
No let anybody know
Na money go give you fake sweetheart

[Pre-Chorus]
Oro e lowo
Oro e lowo olowo lo wa
Oro mi lowo
Oro mi lowo olowo lo wa
He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

Chorus]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de 

[Outro]
Jaho jaho
Jaho jaho jaho o o
Jaho jaho
Jaho jaho jaho o
Kizz Daniel Jaho lyrics Kizz Daniel Jaho lyrics Reviewed by hitsloaded on December 20, 2019 Rating: 5

Post Comments

Powered by Blogger.